Thursday, 24 September 2015

46 YEAR OLD MAN DEFILED 11 YEARS OLD GIRL

A 46 YEAR OLD MAN WEY HIM NAME BE BABA MUHAMMED AND WEY DEY WORK AS ELECTRICAL ENGINEER DON DEFILED  AN 11 YEAR OLD GIRL FOR HER FATHER HOUSE AT BADARAWA FESTAC ROAD AND NA HER ELDER SISTER THAT CAUGHT THEM AND HE DON CONFESSED SEY NA HERBALIST WEY DEY MAIDUGURI GIVE AM MEDICINE TO GET RICH QUICK AND TO USE THE MEDICINE ON MINOR

No comments:

Post a Comment