Saturday, 12 September 2015

NYSC DON SECURE THE RELEASE OF CORPER WEY POLICE SEY DON THIEF

THE NATIONAL YOUTH SERVICE CORPS ON FRIDAY DON TALK SEY DEY DON SECURE THE RELEASE OF TWO CORPER OUT OF THREE WEY DEY ACCUSE OF ROBBERY IN SULEIJA,DEY TALK SEY DEY ARE HOLDING THEM DOWN BASE ON CIRCUMSTANTIAL DEY TALK SEY NA BASED ON ALLEGATION OF SHOP OWNER IN SULEIJA AND DEY TALK DEY WILL SECURE THE RELEASE OF THIRD CORPER

No comments:

Post a Comment