Tuesday, 8 September 2015

NSC DON BAN OKAGBARE

NATIONAL SPORTS COMMISSION AND ATHLETIC FEDERATION OF NIGERIA DON BAN BLESSING OKAGBARE FROM RUNNING AT RIO OLYMPIC FOR NOT COMING TO AFRICAN GAME IN CONGO TO RUN FOR BECAUSE SHE TELL THEM SEY HE DEY INJURED THAT IS WHY SHE NO RUN FOR 100M FINAL DESPITE HAVING THE THIRD BEST TIME AND AFTER SHE TOLD ME THAT SHE NO GO RUN FOR CONGO BUT SHE GO DIAMOND LEAGUE AND RUN 10.98 WEY SURPRISE THE OFFICIAL

No comments:

Post a Comment