Wednesday, 2 September 2015

LAGOS PDP-TINUBU AND APC DEY MAKE US LAUGH

LAGOS PDP DON TALK SEY NA LAUGH DEM DEY LAUGH FOR TINUBU TO SAY NA WE DEY BEHIND THE RECENT ATTACK ON FASHOLA,ACCORDING TO THE PDP LAGOS PUBLICITY SECRETARY,MR TAOFIK GANI,HOW COME NA PDP WHEN THE INFORMATION EMANATED FROM THE OFFICE OF THE STATE GOVERNOR WHICH NA ANTI-FASHOLA ELEMENTS WHITHIN THE APC MAKE PUBLIC,HE TALKED FURTHER THAT TINUBU AND SHOULD RATHER FACE THE ACCUSATION RATHER THAN THE ACCUSERS,HE TALKED THAT THIS SHOW THE VOLUME OF CORRUPTION WHICH ARE DONE BY APC IN LAGOS.ALL THIS THEY HAPPEN BECAUSE TINUBU AND FASHOLA NO DEY CORDIALLY AGAIN SINCE APC GOVERNORSHIP PRIMARY,NOW BECAUSE THEY DONT WANT FASHOLA TO GET FEDERAL APPOINTMENT THAT IS WHY THEY RELEASE THE INFORMATION AND NOW THAT FASHOLA IS THREATHENED TO RELEASE INFORMATION ON TINUBU FRAUD,TINUBU IS NOW SAYING NA PDP DEY BEHIND IT.HE CONCLUDED SEY HE DEY LAUGH OOO

No comments:

Post a Comment