ACCORDING TO KENYA WEBSITE TUKO,KENYA WOMEN FROM LIMURU ,KIAMBU COUNTY,KENYA DON DO PEACEFUL RALLY ON SATURDAY 3RD OF SEPTEMBER IN NDEIYA CLAIMING WHAT THIER MEN SABI NA BEER THEM TALK SEY DEY NO DEY DO WELL FOR BED AGAIN ,DEM TALK SEY NA SMALL OF THOSE WHO DON MARRY PREGNANT BECAUSE MOST OF THIER MAN DON TAKE BEER AS WIFE AND DEY DON ASKED THIER GOVERNMENT TO BAN BEER DRINKING FOR WEEK DAYS FROM 5PM TO 11PM AND FOR WEEKEND FROM 2PM TO 11PM
No comments:
Post a Comment