THE REPORT WEY DEY ONLINE THAT FORMER INTERNATIONAL,DANIEL AMOKACHI HAVE BEEN SACKED BY IFEANYI UBA HAVE BEEN DENIED BY AMOKACHI,HE TALKED SEY NA HIM RESIGN WHILE DEY TALK ONLINE SEY HE WAS SACKED FOR INSURBORDINATION,AS HE WAS ASKED TO TRAVEL BACK IN THE NIGHT AFTER HE LOOSED TO SHARK BUT HE TALKED SEY DEY WILL NEVER TRAVEL AT NIGHT BUT HE NO TALK WHY HE RESIGNED
No comments:
Post a Comment