Thursday, 3 September 2015

FATHER RAPED HER DAUGHTER 6 TIMES

A 34 YRS OLD FACTORY WORKER DON CONFESS SEY HE DON DEY RAPED HER DAUGHTER SINCE APRIL 2015 PLUS SEY HE DON RAPE AM SIX TIMES,NA THIER NEIGHBOUR REPORT THEM  TO OSUN STATE COMMAND OF NIGERIA SECURITY AND CIVIL DEFENCE CORPS WEY PARADE THE FATHER,THE GIRL IN QUESTION NA 14 YEARS OLD GIRL WEY BE THE FIRST CHILD OF HIS FIRST WIFE WEY DON PACK OUT

No comments:

Post a Comment