COMRADE BAYO SHITU WEY BE LEADER FOR ALL PROGRESIVE PROGRESS (APC)DON TALK ON SPACE FM TODAY THIS AFTERNOON THAT GOVERNOR AJIMOBI DEY WORK OUTSIDE PARTY MANIFESTO WHEN THE ANCHORMAN DEY ASKED HIM MAKE HE YEARN ON 100 DAYS OF GOVERNOR AJIMOBI IN OFFICE,HE TALKED SEY FREE EDUCATION IS PART OF APC PROGRAMME AND GOVERNOR AJIMOBI ASKING PARENT TO BE N3000 NOW IS AGAINST FREE EDUCATION WEY DEY THERE MANIFESTO
No comments:
Post a Comment