POLICE OFFICER DON SHOT ROAD SIDE MECHANIC IN THE EARLY HOURS OF MONDAY IN OKENE KOGI STATE,THE STORY WEY WE HEAR FROM PEOPLE WEY DEY THERE BI SAY AS MAN DEY TO HIS WORK JEJE POLICE OFFICER SHOT HIM DEAD BUT POLICE OFFICER DENIED HAM SEY THE MAN WAN TAKE HIS RIFLE BUT THE PEOPLE WEY DEY THERE TALK SEY NA LIE POLICE DEY TALK SEY THE MAN DISTANCE TO HIM NO GO GIVE THE MAN CHANCE TO DO DAT
No comments:
Post a Comment