Sunday, 19 July 2015

HABA BOKO HARAM

NA 2 Nine years old Boko Haram dey use for 5000 naira to burn school and to do olofofo for them against soldier plus another lady wey dey help dem carry arms -Special Assistant to Borno State Government on communication Mr Isa Gagau

No comments:

Post a Comment