Sunday, 19 July 2015

DSS SEY DEM FIND 5 BULLET PROOF CARS PLUS DESTRUCTIVE WEAPONS PLUS 12 EXOTIC VEHICLE

Na 5 bullet proof cars plus destructive weapons plus 12 exotics vehicle na we found for former National Security Adviser,Col. Sambo Dasuki for hin house inside Abuja and Sokoto.According to DSS statement signed by official of the DSS Tony Opuiyohin talked say dey heard that dat he wan dabaru peace of Nigeria na hin come talked further say he no even want dem enter hin house for  nos 13,John Khadya street and nos 46, Nelson Mandela street both for Asokoro Abuja and nos 3 Sabon Birai road,Gwiwa Area Sokoto,Sokoto state if not for the intervention of new chief of Army staff Tukur Buratai(MAJ.Gen)

No comments:

Post a Comment