THIS NA NEWS BLOG WHERE WE DEY USE PIDGIN ENGLISH TO PASS INFO TO THE WORLD
Tuesday, 28 July 2015
BUHARI DON APPROVE BOROH AS CORDINATOR OF NIGER DELTA AMNESTY PROGRAMME
THE NEWS WEY DEY REACH OUR NEWS ROOM SEY BUHARI DON APPOINTS BOROH TO TAKE OVER AS CORDINATOR OF NIGER DELTA AND AT THE SAME TIME BE SPECIAL ADVISER TO PRESIDENT ON NIGER DELTA THE POST WEY SEY NA KUKU HOLD AM BEFORE DURING JONATHAN'S REGIME
No comments:
Post a Comment