Saturday, 25 July 2015

COURT DON GRANT CIGARETTE THIEF BAIL OF 50,000 NAIRA

COURT DON GRANT  ONE MAN BY NAME SAMUEL SEDI WEY POLICE ACCUSE SEY HE STEAL 265NAIRA WORTH OF CIGARRETE BAIL WORTH OF 50000NAIRA PLUS SUTETY WEY WORTH THE SAME,THIS CASE IS AT GUDU UPPER AREA COURT ABUJA.THE STORY WEY REACH OUR STAND TALK SAY THE MAN DEY DEMO SEY HE WANT BUY GOODS BUT NA STEALING HE GO DO

No comments:

Post a Comment