Wednesday, 11 January 2017

NUPENG DON SUSPEND WARNING STRIKE

NIGERIAN UNION OF PETROLEUM  AND NATURAL GAS WORKER WEY PEOPLE SABI AS NUPENG DON CALL OFF THE WARNING STRIKE WEY DEY COMMENCE BECAUSE OF HOW FOREIGN COMPANY DEY TREAT THIER WORKER WEY BE NIGERIA  FOR THE SECTOR

No comments:

Post a Comment