Friday, 20 January 2017

IPOB HOLDS RALLY FOR TRUMP









IPOB WEY WANT COMOT FOR NIGERIA AND FORM BIAFRA DON HOLD RALLY FOR TRUMP AT PORTHARCOURT .BIAFRA WEY DEY TRY TO COMOT FROM NIGETIA DON TRY AM FIRST IN 1970 WHEN DEY CAUSE CIVIL WAR.THIS NA THIER PHOTO FOR ABOVE

No comments:

Post a Comment