THIS NA NEWS BLOG WHERE WE DEY USE PIDGIN ENGLISH TO PASS INFO TO THE WORLD
Thursday, 19 January 2017
BREAKING NEWS-SENATPR FROM PDP DEFECTS TO APC
SENATOR EFFIONG NELSON WEY DEY REPRESENT AKWA IBOM DON COMOT FROM PEOPLE DEMOCRACTIC PARTY AND PACK HIS BAG TO RULING ALL PROGRESSIVE CONGRESS AND THAT NA THE LATEST FROM SENATE
No comments:
Post a Comment