Friday, 20 January 2017

YAHYA JAMMEH DON BEG FOR MORE TIME




YAHYA JAMMEH WEY NO WANT COMOT FOR PRESIDENT OF GAMBIA DON BEG ECOWAS TO GIVE AM MORE TIME AS ECOWAS DON GIVE AM TILL 12PM BUT HE DON ASK MAKE THEM GIVE AM TILL 4PM LOCAL  FRIDAY TIME BUT SENEGAL FORCES DON ENTER GAMBBIA AFTER ADAMA BARROW WEY WIN THE ELECTION WAS SWEAR IN GAMBIA EMBASSY WEY DEY DAKAR IN SENEGAL

No comments:

Post a Comment