Tuesday, 9 August 2016
TWO HOUSE WIVES POUR HOT WATER ON EACH OTHER OVER LOVER
MUYIBAT AND BILIKISU WEY BOTH DEY LIVE SURULERE WEY DEY LAGOS DON PUT HOT WATER ON EACH OTHER OVER NA MY BOYFRIEND SHE COME MARRY.MUYIBAT WEY DEY LIVE WITH HER HUSBAND FOR THAT AREA DON HAVE THREE CHILDREN FOR HER CHILDREN FOR HER HUSBAND COMPLAIN SEY BILIKISU DEY TELL PEOPLE WEY THEM DEY LIVED TOGETHER THAT NA HER BOYFRIEND SHE MARRY WHILE BILIKISU COMPLAIN SEY NA MUYIBAT DEY MAKE JEST OF HER BECAUSE SHE PACK COMOT FROM HER HUSBAND COME DEY LIVE FOR HER FATHER HOUSE AND NA ALL THIS CAUSE WAHALA WEY MAKE THEM POUR HOT WATER ON EACH OTHER AND BOTH DON GO TO HOSPITAL FOR TREATMENT
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment