MARKETERS WEY DEY IMPORT PETROL DON DEY COMPLAIN SEY PRICE OF PETROL SHOULD BE N151.87 PER LITRE BECAUSE DOLLAR DON INCREASE TO $400 TO NAIRA WEY MAKE IT DIFFICULT TO SELL AT N145 BUT NUPENG AND TUC DON TALKED SEY DEY NO GO AGREE FOR ANY INCREASE AGAIN
No comments:
Post a Comment