THIS NA NEWS BLOG WHERE WE DEY USE PIDGIN ENGLISH TO PASS INFO TO THE WORLD
Monday, 22 August 2016
NA JUDICIARY CORRUPT PASS-EFCC CHAIRMAN
IBRAHIM MAGUN WEY BE OGA PATAPATA FOR EFCC DON TALKED TO PRESS TODAY SEY NA JUDICIARY CORRUPT PASS AND THAT DEY CORRUPT GOVERNMENT OFFICERS,THOSE WEY DEY WORK IN OIL INDUSTRY AND NA TODAY HE TALKED AM
No comments:
Post a Comment