Friday, 26 August 2016

KOGI STATE GOVERNOR STONED IN LOKOJA

PEOPLE WEY DEY  LOKOJA DON STONE YAHAYA BELLO WEY BE GOVERNOR OF KOGI AFTER HE DON GO PRAY JUMAT FOR LOKOJA CENTRAL MOSQUE WEY DEY OLD MARKET WEY DEY LOKOJA AND NA WHEN HE COMOT DEY STONE AM WITH ROTTEN FRUITS AND VEGETABLE

No comments:

Post a Comment