Tuesday, 28 June 2016

UPDATE ON TURKEY ATTACK

THE PERSON WEY DIE FOR TURKEY AIRPORT AFTER TERRORIST ATTACK DOB REACH 36  PLUS NA  147 PEOPLE DEY INJURED AND THREE PEOPLE DO THE EVIL WORK WITH GUNS AND DEY ALSO PUT BOMB VEST WHICH DEY DETONATE WHEN POLICE FIRE THEM AND US OFFICIAL AND TURKEY OFFICIAL DON TALKED SEY E BE LIKE ISIS DO AM

No comments:

Post a Comment