Thursday, 9 June 2016

EL RUFAI VISITS STABBED MAN IN HOSPITAL

GOVERNOR EL RUFAI DON GO VISIT  MAN WEY DEY STABBED BECAUSE HE NO FAST .THE MAN WEY HIM NAME BE FRANCIS EMMANUEL AND WEY HE BE CARPENTER WAS STABBED BY MUSLIM EXTREMIST BECAUSE HE NO FAST AND THE POLICE DON TALKED SEY DEY WILL LOOK FOR THOSE PEOPLE WEY DO THIS

No comments:

Post a Comment