Saturday, 25 June 2016

SHERIFF FACTION DON SISPEND EDO EXCO OF PDP

MODU SHERIFF WEY BE FACTIONAL LEADER OF PDP AND WEY GET WALE OLADIPO   AS  SECRETARY DON  SUSPENDS EDO EXCO  OF PEOPLE DEMOCRATIC PARTY  AS DEY TALKED SEY DEY TAKE THE DECISION ON JUNE 21 DURING THIER NWC MEETING BUT EDO CHAIRMAN DON TALKED SEY DEY NO FIT SUSPEND AM AS E NO  BE THIER CHAIIRMAN AGAIN

No comments:

Post a Comment