Monday, 6 June 2016

FALEKE DON LOSE BID TO UNSEAT YAHAYA BELLO

JAMES FALEKE WEY BE DEPUTY TO AUDU DURING KOGI GOVERNORSHIP ELECTION BEFORE AUDU COME DIE BEFORE INEC TALKED SEY NA RE-RUN DEY GO DO DON LOSE FOR KOGI ELECTION PETITION TRIBUNAL BECAUSE DEY TALKED HE LACKED LOCUS.STANDI TO FILE THE PETITION

No comments:

Post a Comment