Sunday, 11 October 2015

SARAKI-I DEY COMMITED TO APC

SARAKI DON REPLY TINUBU ON SOCIAP MEDIA TALKING SEY HE REGOGNISE TINUBU AS ONE OF THE LEADER WEY CONTRIBUTED TO THE VICTORY OF APC PLUS HE NO GO COMMENT ON WETIN TINUBU TALK AND HE DEY COMMITED TO APC PLUS THE BUILDING OF NEW NIGERIA

No comments:

Post a Comment