THIS NA NEWS BLOG WHERE WE DEY USE PIDGIN ENGLISH TO PASS INFO TO THE WORLD
Sunday, 25 October 2015
Tribunal don sacked Wike
Tribunal wey dey for Abuja wey dey sit on River governorship election don sacked Nyesom Wike as governor of River state plus dey talk sey INEC should organise election within 90 days
No comments:
Post a Comment