THIS NA NEWS BLOG WHERE WE DEY USE PIDGIN ENGLISH TO PASS INFO TO THE WORLD
Sunday, 25 October 2015
You dey biased-Methu
PDP National Publicity Secretary,Methu, don talked sey tribunal wey delivered judgement on Governorship election dey biased,he talked sey dey favour APC plus dey will go to higher court
No comments:
Post a Comment