Sunday, 11 October 2015

NA LEAKING FRIDGE CAUSED LAGOS EXPLOSION

FOR EXPLOSION WEY HAPPEN FOR OWORONSOKI YESTERDAY WEY PEOPLE DEY TALK SEY HE BE LIKE BOMB NEMA DON TALK AM SEY NA LEAKING FRIDGE CAUSED THE EXPLOSION FOR THE RESTAURANT WEY LET PEOPLE INJURED

No comments:

Post a Comment