Osinbajo visits children displayed by boko haram in Kano telling dem sey goverrnment dey gidigba with them,he dey talk in Mariri in Kano where 100 children from Borno dey learn thier education and dem dey do psychological theraphy for them courtesy of Kano state and that president Buhari is commited to the presidential intiative project for the North-East(PINE) affected by Boko Haram
No comments:
Post a Comment