THIS NA NEWS BLOG WHERE WE DEY USE PIDGIN ENGLISH TO PASS INFO TO THE WORLD
Friday, 28 August 2015
FEMI ADESINA-SAI BABA SABI WETIN HE DEY DO
SPOKESPERSON FOR PRESIDENT BUHARI DON TALK SAY PMB WILL BALANCE THE APPOINTMENT WHEN HE MAKES OTHER APPOINTMENT AND THAT HE SABI FEDERAL CHARACTER AND THAT ALL THE APPOINTMENT ARE BASED ON MERIT
No comments:
Post a Comment