THIS NA NEWS BLOG WHERE WE DEY USE PIDGIN ENGLISH TO PASS INFO TO THE WORLD
Tuesday, 18 August 2015
Dickson dismissed defector
Bayelsa governor dismissed defector in Bayelsa state sey na the same people wey stand against him in 2011 that defected and they are the same people wey collect contract from him
No comments:
Post a Comment