Sunday, 30 August 2015
MIKEL OBI GET TWO PIKIN SECRETLY
TABLOID WEY THEY UK DON REVEALED THAT MIKEL OBI CHELSEA FOOTBALL STAR GET TWO PIKIN WEY HE DEY TAKE CARE SECRETLY,A BOY WHO BE 4YRS OLD AND A GIRL WHO BE 1 YR OLD,AS THEY TALK AM THE FIRST ONE WAS BORN BASED ON THE RELATIONSHIP HE HAD WITH HIS MOTHER WHILE THE SECOND ONE NA FLING BUT HE THEY TAKE CARE OF THEM ,EVEN SELF HE DON BUY HOUSE WORTH OF £500,000 FOR HIS BABY MAMA AND HIS PIKIN AND HE ALSO TAKE CARE OF HIS BABY MAMA DAUGHTER.AS WE KNOW NA RUSSIAN BILLIONAIRE'S DAUGHTER,OLGA DIYACHENKO.THIS SEEM LIKE MIKEL CHEATED ON HER BABY AS THEY HAVE BEING TOGETHER FOR 2YRS
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment