THIS NA NEWS BLOG WHERE WE DEY USE PIDGIN ENGLISH TO PASS INFO TO THE WORLD
Sunday, 9 August 2015
NA LIE WE DIDNT SPEND 75M ON WEBSITE
THE IT FIRM,INFO PLUS LIMITEF WEY DEVELOPED THE WEBSITE FOR LAGOS STATE GOVERNOR BABATUNDE FASHOLA DON YARN THAT THEY DIDNT DEVELOPED WWW.TUNDEFASHOLA.COM FOR 78M ,DEM TALK SAY NA 10M LASG USED TO DEVELOPED THE WEBSITE
No comments:
Post a Comment