Sunday, 2 August 2015

HOTELLIER SON DIES IN HOTEL ROOM


HOTELIER SON WEY BE OPERATING MANAGER FOR HIN PAPA HOTEL DON DIE FOR HIS DADDY HOTEL INSIDE MAYBERRY HOTEL WEY DEY INSIDE IRE-AKARI IN ISOLO LAGOS.DEY FOUND SOMETHING LIKE WHITE SUBSTANCE PLUS ORIGIN PLUS MIXED LIQUID NA DEM FOR INSIDE ROOM WEY HE DIE,DEY SAID SEY HE ENTER ROOM ON FRIDAY BUT NEVER COME BACK THE NEXT DAY.NA THE ASSISTANT MANAGER GO REPORT FOR ISOLO DIVISIONAL POLICE HEADQUARTERS.

No comments:

Post a Comment