KOGI WEST PEOPLE WEY VOTE FOR SENATOR DINO MELAYE DON TALKED SEY DEY DON REACH 51.1% WEY DEY NEED TO CALL HIM BACK AS DEY TALKED SEY HE NO REPRESENT THEM WELL AND NA ADAMU YUSUFF WEY DEY LEAD THE RECALL TALKED AM AS HE TALKED SEY DEY DON REACH 188580 AND NA YESTERDAY HE TALKED AM FOR APC SECRETARIAT FOR LOKOJA BUT INEC DON TALKED SEY DEY NEVER HEARD SEY DEY WANT RECALL SENATOR DINO MELAYE
No comments:
Post a Comment