SAUDI ARABIA PLUS MALAYSIA AND OTHER ARABS DON ANNOUNCE FOR SATURDAY THAT NA SUNDAY GO BE THIER FIRST DAY OF EID-EL-FITRI 1438 BUT OMAN NEVER DECLARE SUNDAY BECAUSE DEY NEVER SEE MOONAND DEY TALKE SEY NA MONDAY GO BE THIER OWN EID-EL-FITRI .EID-EL-FITRI WEY MEANS FESTIVAL OF BREAKING FAST MARK THE E N D OF RAMADAN MONTH
No comments:
Post a Comment