Thursday, 22 June 2017

NA ONE YEAR DI MARIA GET FOR TAX FRAUD

DI MARIA WEY DEY PLAY FOR PSG  DON GET ONE YEAR PRISON JAIL TERM TAX FRAUD WEY HAPPEN WHEN HE DEY PLAY FOR REAL MARID PLUS DEY ALSO FINE HIM £1.76 AFTER HE DON ADMIT SEY NA TRUE HE DO TAX FRAUD WEY WORTH £1.14 BUT HE NO GO SURVIVE THE JAIL TERM BECAUSE HE BE FIRST OFFENDER

No comments:

Post a Comment