Wednesday, 15 March 2017

SENATE DON TALKED NO TO MAGU

SENATE DON SEY NO TO CONFIRMATION OF MAGU AS THE OGA PATAPATA FOR EFCC AS DEY DON TALKED SEY WITH DSS REPORT WEY DEY THERE HAND HE NO FIT HEAD EFCC AND NA SENATOR DINO MELAYE RAISE DSS ISSUE

No comments:

Post a Comment