Thursday, 16 March 2017

SEE THE PHOTO OF NEW CAF PRESIDENT


THIS NA THE PHOTO OF AHMAD AHMAD WEY DEFEATED ISSA HAYATOU WEY RULED CAF FOR 29 YEARS.AHMAD AHMAD WEY DEY HAPPY AFTER HE SCORED 34 VOTES TO 20 VOTES WEY ISSA HAYATOU SCORED.AHMAD AHMAD COME FROM MADAGASCAR AND HE BE PRESIDENT OF FA FOR THIER PLUS HE BE SENATOR FOR THIER

No comments:

Post a Comment