Thursday, 9 March 2017

NA FRIDAY BABA GO RETURN

NA FRIDAY PRESIDENT GO RETURN FROM LONDON AND NA SINCE JANUARY 19 HE DON COMOT FOR NIGERIA TO GO FOR MEDICAL LEAVE AND NA THE PERSON WEY DEY SPOKE FOR AM ON MEDIA AND PUBLICITY  FEMI ADESHINA TALKED AM SEY NA FRIDAY MARCH 10 HE GO RETURN FROM LONDON AFTER HE DON SPEND TWO MONTH

No comments:

Post a Comment