Friday, 4 November 2016

NJC SUSPENDS JUDGES AT LAST

NATIONAL JUDICIARY COUNCIL  WEY DON TALKED SEY THEY WILL NOT SUSPEND SEVEN JUDGES WEY DSS ARRESTED FOR CORRUPTION DON MAKE U TURN AND DEY DON SUSPEND THEM NOW

No comments:

Post a Comment