THIS NA NEWS BLOG WHERE WE DEY USE PIDGIN ENGLISH TO PASS INFO TO THE WORLD
Sunday, 20 November 2016
KIDNAPPER INVADE MAMMAN DAURA HOUSE
THE REPORT WEY DEY REACH US TALKED SEY KIDNAPPER INVADE MAMMAN DAURA HOUSE TODAY AND DEY TOOK ONE AMBASSADOR WHILE ABBA KYARI AND MAMMAN DAURA ESCAPE BUT NO ONE GET INJURED
No comments:
Post a Comment