Friday, 18 November 2016

THIS NA WETIN MAKE ME JOIN APC-ORJI UZOR KALU

ORJI UZOR KALU WEY BE FORMER GOVERNOR  OF ABIA STATE AND WEY BE THE ONE WEY FOUND PPA DON CROSS TO  APC  THIS WEDNESDAY AND HE DON GIVE REASON FOR WETIN MAKE HIM CROSS TO APC AND HE TALKED SEY THE REASON BE SAY IT WILL NOT MAKE APC LOOK LIKE  RELIGIOUS OR ETHINIC PARTY PLUS NA SUNDAY HE REGISTER FOR PARTY AND 4000 DON JOIN HIM FOR PARTY AND TWO HOUSE OF REPRESENTATIVE GO STILL JOIN APC

No comments:

Post a Comment