Friday, 4 November 2016

JAY Z AND BEYONCE CAMPAIGN FOR HILLARY CLINTON IN CLEVELAND

JAY Z AND BEYONCE GO CAMPAIGN FOR HILLARY CLINTON IN CLEVELAND .THE PICTURE WEY DEY FOR TOP NA THE ONE WEY HAPPEN BEFORE THE CONCERT START AND DEY DON START AM NOW AS JAY Z TALKED SEY IF YOU WANT AMERICA TO BE SAVE VOTE FOR CLINTON NOT FOR MAN WEY  NO RESPECT WOMAN

No comments:

Post a Comment