Thursday, 8 September 2016

INEC POSTPONE EDO GUBERNATORIAL ELECTION TO SEPTEMBER 28 AS PDP AND FAYOSE KICK

SOLOMON SHOYEBI WEY BE INEC  COMMISSIONER WEY DEY IN CHARGE OF VOTER EDUCATION DON ANNOUNCE THE POSTPONEMENT OF EDO ELECTION TO SEPTEMBER 28 AND HE TALKED SEY ELECTION WAS POSTPONE BECAUSE OF SECURITY REPORT WEY DSS AND NIGERIAN POLICE TALKED SEY DEY NO FIT GUARANTEE SECURITY FOR THE ELECTION WEY SUPPOSE TO COME ON SEPTEMBER 10 BUT PDP DON KICKED AGAINST TALKING SEY NO BE BECAUSE OF SECURITY PURPOSE DEY POSTPONE AM WHILE FAYOSE TALKED SEY NA BECAUSE APC KNOW SEY THEM GO LOSE MAKE THEM PLAN WITH  SECURITY OPERATIVES TO POSTPONE THE  ELECTION

No comments:

Post a Comment