Thursday, 29 September 2016

#EDODECIDES-NA OBASEKI WIN AM

 
INDEPENDENT  NATIONAL ELECTORAL COMMISSION WEY WE SABI AS INEC DON TALKED  SEY NA GODWIN OBASEKI WIN THE ELECTION WEY HAPPEN FOR WEDNESDAY  FOR EDO STATE AND 319483 PEOPLE VOTE FOR AM WHILE NA 253173 PEOPLE VOTE FOR PASTOR IZE IYAMU WEY LOST THE ELECTION AND NA PROFESSOR  KAYODE SOREMEKYN WEY BE VICE CHANCELLOR  FOR FEDERAL  UNIVERSITY WEY DEY OYE EKITI REPRESENT INEC AND NA HIM TALKED SEY NA GODWIN OBASEKI WIN AFTER HE DON SATISFY ALL THE THING WEY INEC PUT FOR GROUND.GODWIN OBASEKI NA CANDIDATE OF APC.CONGRATULTION TO APC AND OBASEKI

No comments:

Post a Comment