Sunday, 25 September 2016

SHOOTING STARS ESCAPE RELAGATION PLUS RANGERS NEED A DRAW TO WIN THE LEAGUE

NO MATTER WETIN HAPPEN FOR LAST MATCH WEY GO HAPPEN NEXT WEEK SHOOTING DON ESCAPE  RELAGATION AS DEY BEAT WIKKI TOURIST WEY DEY BAUCHI ONE GOALS TO NOTHING AND SAMUEL SCORED AM FOR THEM FOR 54 MINUTES WHILE RANGERS OF ENUGU GO WIN THE LEAGUE IF DEY  CAN DRAW THIER LAST GAME WEY GO  HAPPEN FOR THER BACYARD WHERE DEY GO PLAY EL KANEM AFTER DEY DON BEAT IKORODU UNITED BY TWO GOALS TO ONE IN THE MATCH WEY DEY PLAY FOR ABEOKUTA

No comments:

Post a Comment