Monday, 1 August 2016

RING LEADER OF GLOBAL FRAUD ARRESTED IN NIGERIA

A MAN WEY DEY REFER AS MIKE AND WEY BE OGA PATAPATA FOR 419 DON DEY EFCC PLUS INTERPOL NET .THE TOTAL FRAUD WEY DON REACH $60M NA THEM DO THROUGH EMAIL SCAM ROMANCE SCAM AND NA PORTHARCOURT DEY ARREST HIM

No comments:

Post a Comment