Saturday, 13 August 2016

POLITICIANS LOSES ONE EYE AFTER HITMAN POURS ACID ON HIS FACE

MR CHEGE MUHORO WEY BE KENYA POLITICIANS AND BUSINESSMAN DON LOSE HIS EYES AS HITMAN POUR ACID  FOR HIM FACE.THE MAN WEY DEY ASPIRE FOR LEGISLATURE DON TALKED SEY BEFORE THE MAN WEY ATTACK HIM HE DON RECIEVE PHONE CALL AND DEY DON RUSH AM TO KIKUYU HOSPITAL WHERE HE DEY GET TREATMENT

No comments:

Post a Comment